Lyrics
Only Fine Girl Remix Lyrics by Spyro Ft. Simi

The ‘Only Fine Girl’ remix lyrics by Spyro, featuring vocalist Simi, merges their contrasting styles into a harmonious and engaging musical experience.
Simi’s enchanting vocals complement Spyro’s signature charm, elevating the song’s essence and captivating listeners.
Too Busy To Be Bae Lyrics by Kizz Daniel
Spyro & Simi – Only Fine Girl Remix Lyrics
Intro: Spyro & Simi
Ohhh weeeee
Oh ahh
Spyro
Can you Simi now
Verse 1: Spyro
Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing omah lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one,na only you de for my radar ,for my radar
Chorus: Spyro
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone,for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast ,for my coast
-
News5 days ago
FG Approves N70,000 Monthly Transport Allowance for Workers for Six Months
-
Music4 days ago
Naira Marley – Jaiye Ft. Rexxie
-
News5 days ago
Soludo Can Never Match Peter Obi’s Popularity, Senator Victor Umeh Says
-
Music5 days ago
Peruzzi – Inferno Ft. Zlatan x Shoday
-
Music3 days ago
Omah Lay – Back To Lagos Ft. Gunna