Lyrics
Blessings Lyrics by Kaestyle Ft Omah Lay
The third single from Kaestyle’s debut EP, KAE’S STUDY, is titled “Blessings,” which features Omah Lay, read the lyrics to “Blessings” below and sing along. This song was produced by Blaise Beats.
Kaestyle & Omah Lay – Blessings Lyrics
Intro: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Verse 1: Kaestyle
Bookie boy e don price property for the island
Finally I’m moving out the zanga
Anything I touch e come dey sound hands
Oh
I remember when I no dey kpolowo the cheese for my mama
Now I put the Barney on designer
‘Cause when Oluwa bless you e be final
Chorus: Kaestyle
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no
Post-Chorus: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh!
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!
Verse 2: Omah Lay
Say na me wey hold the map
So them follow me without torch light o
Talk talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa hold light o
Anybody wey get e problem
Come follow me cross the border
Anyhow e big I go solve them
I’m a bad boy from porta
So I want all the fake people them to die
I no go follow them sympathize
Pocket is big hundred e alert
God is real I can testify
Chorus: Kaestyle
Aya ya yai!
I no fit shout
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no!
Aya ya yai!
I no fit shout no
With the blessings in my life I can’t decide to close my mouth no
Post-Chorus: Kaestyle
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh Uweh!
Eh ya eh
Eh ya eh
Ehh
Uweh!
-
Sports5 days ago
Arsenal Eye Jhon Duran Loan as £65m Deal Stalls, Striker Hunt Intensifies
-
Sports5 days ago
Chelsea Star Says Final Goodbye to Former Club, Shutting Door on Summer Return
-
Lyrics6 days ago
99 Lyrics by Olamide, Seyi Vibez, Asake, Young Jonn & Daecolm
-
Sports6 days ago
REPORT: Victor Osimhen in Talks with Liverpool
-
News3 days ago
Mixed Reactions Trail Nyesom Wike’s Photo with Senate President Akpabio