Lyrics
1da Banton – Call Jehova Lyrics

1da Banton, comes out with new year fascinating track tagged “Call Jehova.” read the official lyrics below and sing along.
1da Banton – Call Jehova Lyrics
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si wo wo wo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
Small pikin wey no like to dey hear word, hear word
Stubborn tenant wey dey fight with e landlord, landlord
John 3:16 tell me say make I dey fear God, fear God
Cos as the pastor dey preach
Everybody dey jalo, jalo
I say we dey call Jehovah o eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova eh
We dey call Jehova o
If you get problem no dey call me, call me
I say make you call Jehova o eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call Jehova eh
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say no be gra gra na tactics
If you waka kuru-kere you go jam crisis
Oya cool down, cool down
Take am, take am jeje
I know say e been no easy o
Ten thousand turkey one kilo
Family people dey bill o
Say but we no go gree we go fight
We dey call Jehova eh
We dey call Jehova o ah
Onome call Jehova o eh
We dey call Jehova o
If you get problem no dey call me, call me
Say make you call Jehova eh
Onome call Jehova o eh
Say we dey call jehovah o eh
I say youʼre not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
I say your not my ni**a yeah, yeah, yeah
Ofe jami si kolombo
You’re not my sister yeah, yeah, yeah
Melody originalo melody
Original 1da banton deyaaaa
-
Music7 days ago
TML Vibez – Shuperu Ft. Ayo Maff x Shoday
-
Music7 days ago
Medikal – Sika Ft. Shatta Wale
-
Entertainment5 days ago
BBNaija Season 11 Finale: Nine Housemates Compete for ₦90m Cash and ₦60m Car
-
Music7 days ago
Chief Priest – Go Hard Or Go Home Ft. Evado
-
Music7 days ago
Qing Madi – Can’t Wait Ft. Djames