Lyrics
Fido Lyrics “Joy Is Coming”

Fast-rising Nigerian artist Fido returns with a new track, “Joy Is Coming,” radiating hope and positivity through its vibrant energy and uplifting lyrics. Dive into the lyrics and sing along.
Fido – Joy Is Coming Lyrics
Yee
Oosha!
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If he no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
If he no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
Do me gently do me tender
Awon kele gbori wolé
Awon temi gbori wolé
Yeee
He say na me been taking things easy
Catching some cruise with my gees
You smoke one puff you dey hiss
Comot body no dey disciplined
Put on shoe make you stand at ease
All your sorrow make you dance dem free
If e no be galala I go give dem Fuji
Wàn má jóooo
Ijó oooooo yeee
Ijó oooooo yeee
Ahhh
Moni ma Jo yeeee
Ijó oooooo yeee
And if e no be galala I go give dem Fuji
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Modupe fo oluwa fo oluwa yeee
Joy is coming
Joy is coming
Moni early in da morning
Love me gently, love me tender
Up nepa
Up nepa
Oluwa ti muná dé
Awon temi Shana wolé
Listen/Stream Below:
- 
																	Entertainment5 days agoRegina Daniels Flaunts Newly Acquired House, Says She Wanted a Roof Over Her Head 
- 
																	Entertainment5 days agoRegina Daniels Acquires New Duplex for Herself and Family 
- 
																	Politics2 days agoTension as Akpabio, Oshiomhole Trade Words with Tambuwal During Senate Debate 
- 
																	Sports5 days agoVictor Osimhen Shares Photos of Goal Against Goztepe in Galatasaray Victory 
- 
																	News5 days agoMinister Bianca Ojukwu Shares Story of Taking Her 90-Year-Old Pet Tortoise for a Walk 
 
						 
  
									 
																	 
									 
																	 
									 
																	 
									 
																	 
									 
																	 
										 
																			 
										 
																			 
										 
																			 
										 
																			 
										