Lyrics
Folake Lyrics by Boy Spyce
Mavins Records Superstar, Boy Spyce kicks off the year with a brand-new, thrilling track called “Folake”, read the song’s lyrics below and sing along.
Folake Lyrics by Boy Spyce
Intro
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Chorus
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Verse
Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko
Chorus
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Bridge
Iwo nikan ni mo fę fę
Iwo nikan ni mo fę fę
Mi o le ta ę bi tętę
Mi o le ta ę bi tętę
Outro
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato
Get Mp3 Here
-
News5 days ago
BREAKING: Former Nigerian President Muhammadu Buhari Dies in London
-
Entertainment6 days ago
Reekado Banks Addresses 2020 Feud with Wizkid
-
Politics4 days ago
Former President Muhammadu Buhari to Be Buried Today in Daura
-
Politics4 days ago
Abdulsalami Abubakar Confirms Hospitalization with Late Buhari in London Facility
-
Politics4 days ago
Jonathan, Akufo-Addo, Others Visit Buhari at Nigerian High Commissioner’s Residence in London