Lyrics
Pami Lyrics by DJ Tunez Ft Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay
Two years after its release, “Pami” is still a hit track, read the most accurate lyrics to ‘Pami’ by DJ Tunez, featuring Wizkid, Adekunle Gold, and Omah Lay.
DJ Tunez, Wizkid, Adekunle Gold & Omah Lay – Pami Lyrics
Intro
Pami ehh
Pami wowuu oh
Chorus
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh hm hmm
Baby don’t kill my vibe, pami oh
Wizkid
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
Cos all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)
Ebelebe oh, (woowuwoh)
Say your love is so insane oh, (Woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I’m now free to let you know say
Say na you I want and I’m loving the things
That you dey make me do now
Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby
Baby girl I don be you now, go shawty oh
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby
Chorus
Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh
Verse 2
Mesaynosayno
Somebody call the po-po, (po-po)
I want to report a murder case, (murder)
Somebody call the po-po on my baby oh
One man down on the love highway
(oh no)
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit oh
My baby, do me tender olomi oh
Chorus
Pami oh, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami
(AG baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh
Verse 3
Girl Your love turning overdose
One shot only I have to go
I get high when my life is slow
Cos up there it just feels like home
Everywhere marama oh
No time to check calendar
No time, you can’t kill my vibe oh
You can’t kill my vibeee ohhhh
Chorus
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh
Baby don’t kill my vibe, pami oh
-
Sports4 days ago
Grief in Portugal as Diogo Jota and Brother André Are Laid to Rest After Fatal Crash
-
Sports4 days ago
Mohamed Salah Admits Fear of Returning to Liverpool After Jota’s Tragic Death
-
Politics4 days ago
Sowore Rejects Coalition with Political Elites: “Peter Obi Is Not My Ideal Philosopher”
-
Entertainment2 days ago
Pa James Defends Iyabo Ojo, Expresses Joy Over Reconciliation Among Nollywood Stars
-
Sports2 days ago
Awoniyi’s Nottingham Forest Future in Doubt Following Igor Jesus Arrival