Music
Something Different Lyrics – Adekunle Gold (Stream)
Dive into the mesmerizing lyrics of Something Different by Adekunle Gold. This track delivers a unique fusion of heartfelt storytelling and rhythmic melodies. Check out the official lyrics below;
Adekunle Gold – Something Different Lyrics
Pre-Chorus
Girl you make me loco
You play me like lotto
All you want is my dough dough
I even buy you moto
Oh no
Olo
You say you want it low low
But why you leave me go go
See now I am solo
Oh no
Chorus
It coulda been something different
You say you want money baby o
We could be loving my honey
Kissing and cuddling
Live in Miami
We coulda been something different o
You say no money no honey o
You should be walking beside me
Morning and evening
Girl why you running o
Verse
I don taya for play play
Think say na you go hold me down
Je kin ba e lo sile
With you I want to settle down
You sweet like me soda
High me like lager
Cool it down
Oh my beautiful lady
Why you wanting to wanting to let me down
All my niggas dem be mocking me
Now I guess the joke is on me
It’s unfair baby
It’s unfair baby
Girl wey I want no dey fuck with me
Everytime she dey do corny
See I swear baby
Oh I swear baby
Pre-Chorus
Girl you make me loco
You play me like lotto
All you want is my dough dough
I even buy you moto (Biggi moto)
Oh no
Olo
You say you want it low low
But why you leave go go
See now I am solo
Oh no
Chorus
It coulda been something different
You say you want money baby o
We could be loving my honey
Kissing and cuddling
Live in miami
We coulda been something different o
You say no money no honey o
You should be walking beside me
Morning and evening
Girl why you running o
Listen/Stream Below:
-
News4 days ago
Breaking: Phyna’s Sister, Ruth Otabor, Dies Weeks After Accident
-
News6 hours ago
Court Orders DNA Test on Mohbad’s Son
-
News4 days ago
Dangote Group Mourns Phyna’s Sister, Confirms Support Before Her Death
-
Entertainment4 days ago
2Baba Hails Burna Boy as “Number One,” Sparks Debate Among Fans
-
Entertainment4 days ago
Odumodublvck Alleges Headies Has Not Delivered Car Prize