Lyrics
Nobody Lyrics by Kwesi Arthur Feat. Mr Eazi

Delve into the intricate emotions and captivating storytelling woven into the lyrics of “Nobody” and discover the distinctive artistry presented by Kwesi Arthur and Mr Eazi.
Kwesi Arthur & Mr Eazi – Nobody Lyrics
Zagadat
Dedadey (it’s MOG baby)
Let take it back to yesterday (eh)
Before the war, before the fight (eh)
You no dey give me no funny replies (eh)
Wey you dey send me memes for Insta (eh)
Yɛn kasa a, you no dey bed (eh!)
Nso mefrɛ a, you no dey answer (eh!)
Why you dey say you no dey need me? (eh!)
Why you dey treat me like a stranger?
Girl, when I’m in love with you
And I don’t want nobody
I don’t want nobody
Girl, I don’t want nobody
I love the things you do
Nti I don’t want nobody
I don’t want nobody
So I don’t want nobody
And I don’t wanna, I don’t wanna live a day, without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say I don’t wanna, I don’t wanna live a day without you
If ebi say I do somethings, I just go change
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Wake me up
Daeɛ na meso a make you wake me up
Let take it back to yesterday
When you dey call me one and only
When you dey come see me for lungu
Who go love you like I love you
Why you dey treat me like a stranger
Right now you no dey care
Use to call the boy your baby
Bɛɛ nɛ mini otsɔɔmi bulu
Girl when I’m in love with you
And I don’t want nobody
I don’t want nobody
I don’t want nobody
And I love the things you do
Girl I don’t want nobody
Me, I don’t want nobody
Girl I don’t want nobody
And I don’t wanna, I don’t wanna live a day without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say I don’t wanna, I don’t wanna live a day without you
If ebi say I do somethings, I just go change (oh yah, yah yah)
Make I go kill myself
Believe me, me I go kill myself
If ebi joke just tell me say you just dey play
Make I go kill myself
Believe me, me I go kill myself
If ebi joke just tell me say you just dey play
Girl when I’m in love with you
And I don’t want nobody
I don’t want nobody
Girl I don’t want nobody
I love the things you do
Nti I don’t want nobody
I don’t want nobody
So I don’t want nobody
And I don’t wanna, I don’t wanna live a day, without you
If ebi joke just tell me say you just dey play
Say I don’t wanna, I don’t wanna live a day without you
If ebi say I do somethings, I just go change
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Make you wake me up
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
Just wake me up
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up (It’s MOG baby)
Wake me up
Sɛ daeɛ na meso a make you wake me up
-
News4 days ago
Analyst Criticizes Selective Enforcement of Anti-Terrorism Laws, Raises Concerns Over Sheikh Gumi’s Activities
-
Politics5 days ago
Portable Responds to Cubana Chief Priest’s Comment on Tinubu’s Electoral Prospects in the Southeast
-
Politics4 days ago
Victim Recounts Eruku Church Attack, Says Gunshots Were First Mistaken for Knockouts
-
Entertainment14 hours ago
Liquorose Says She Plans to Have Nine Children, Wants Five-Day Wedding Celebration
-
Entertainment14 hours ago
Ned Nwoko Alleges Regina Daniels’ Relatives Were Arrested After Hotel Dispute in Abuja