Lyrics
Drift Remix lyrics by Teejay and Davido

Drift (Remix) ft. Davido – Teejay Lyrics
Davido
I be their godfather oo(eeh fol),
emigongon no other oo(eeh fol),
make you no go trespass oh,cause we, dey shock,we dey burn likeee hot water, oo(freeze,drift),
me go una,I gat the keys to the city me go luck up una,
enemies on but me over dem,
the can’t try wee,
when we fall out(2x),
Lambo, Maybach when we fall out,
all our guys shaa you know say dem be ballers,
OBO 30billi on dollars,
I like the way you move it for me girl,
the trouble way dey sleep na you dey find,
tonight I say na me and you go jam, after the concert girl we go contact (shaakpe)
Your support helps us grow and deliver better content!
Support Us