Lyrics
Dodge Lyrics by T.I Blaze (STREAM)

Turn up the volume and vibe to Dodge, the latest hit single from T.I Blaze. With its catchy rhythm and relatable lyrics, this track is making waves on the charts. Check out the full lyrics to Dodge below and sing along.
T.I Blaze – Dodge Lyrics
Intro
(M-M-Murderer)
Ayy
Verse 1
Ọmọ, áyá min já like a connection lost
Only Jah go fit to reconstruct
Seven billion go dey wait
But still, some people go die equal
Mm, I no pray make e my fate
Long time money, ṣhèè e fit to make man craze?
Mm, some pain no fit to ever fade
Sometimes, fit to make man kè
Shakira wey no like to think
All na life, wọn ni Snapchat mi
Say na format to trap dem boys
All night long, wey no work, kini n′ suppose chop?
Chorus
Baby yá, oh
Run am today, má d’ọlá
K′ọmọ mi má tọrọ
T’obá dun, má t’ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
Uh, see my Mary con dey dodge
Chevy, má fá Dodge, eyi-yah, oh
Run am today, má d′ọlá
K′ọmọ mi má tọrọ
T’obá dun, má t′ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
Uh, see my Mary con dey dodge
Chevy, má fá Dodge, eyi-yah, oh
Verse 2
Eyi-yah oh, ọpọlọ ni mo fi dá’gbò
Táni n′bá ro? 2019, I dey crack code
And I tackle, k’òri májẹ k′èmi battle
I dey battle, many wars on a low, I dey battle
Base on one or two, pọlọpọlọ
Pọlọpọlọ, idi bi bòmubòmu
Ṣhòni kọọlu?
No be your girl, na your turn
As I dey find way, má jẹn sọnu
Ti mó r’oun tò dun, èmi o lè gbọ Broda Paul
As I dey find way, má jẹn bọnu
Chorus
Run am today, má d’ọlá
K′ọmọ mi má tọrọ
T′obá dun, má t’ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
Uh, see my Mary con dey dodge
Chevy, má fá Dodge, eyi-yah, oh
Run am today, má d′ọlá
K’ọmọ mi má tọrọ
T′obá dun, má t’ọlá wo, eyi-yah, oh
Steal from devil, run to God
Uh, see my Mary con dey dodge
Chevy, má fá Dodge, eyi-yah, oh
Outro
M-M-Murderer
Wooh, wooh
Listen/Stream Below:
Discover more from Trackloaded
Subscribe to get the latest posts sent to your email.