Connect with us

Lyrics

Mic Check Lyrics by Runtown

Published

on

Mic Check Lyrics by Runtown

Explore the official lyrics of “Mic Check” by Runtown and immerse yourself in the raw emotions conveyed throughout the song.

Runtown – Mic Check Lyrics

Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don’t know about you
I’m feeling so good
I’m feeling so good
I’m feeling so
O good

Wambi omoge wambi
You do me things I no fit control
Wabi kilode wambi
I no fit tire to dey find you
You my medicine eh
You do me many things eh
And when e enter you
Inside you inside you

When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit ahh

Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don’t know about you
I’m feeling so good
I’m feeling so good
I’m feeling so
O good

Lundi, Mardi, Mercredi
I’m on the phone on a romantic call call call
Any other thing’s not my business
Lundi, Mardi, Mercredi
I’m on the phone on a romantic call
Any other thing’s not my business
And e do me like voodoo
Like oou ouu

When you twist and turn and bend your body
I high pass ten thousand fit
High like the thing cannabis
So mi give dem vibe
We make dem dey shiver
Anytime we drop we no dey miss am
Anything we drop is legit

Mic check one two
(Mic check one two)
Dem go lose control
Wetin man want do
(Wetin man want do)
Got my eyes on you
(Got my eyes on you)
I don’t know about you
I’m feeling so good
I’m feeling so good
I’m feeling so
O good

Notice: This audio file is provided by the artist and/or their management strictly for promotional use by DJs, media, and event organizers. If you are the copyright owner and believe this content should not be available, please contact us or submit a request via our DMCA Policy for prompt review and removal.

Most Popular

Discover more from Trackloaded

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading